BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Who dey win election for Nigeria, personality or party - Adeleke go fit win under Accord Party?
Reactions dey come in as Rivers State Govnor Siminalayi Fubara and Osun State Govnor Ademola Adeleke announce dia defections from di opposition Peoples Democratic Party, PDP on Tuesday.
Former South Africa president daughter takeova from her half-sister as lawmaker
Brumelda Zuma become one of South Africa newest parliament wey dem swear-in for Wednesday as she dey represent MK party.
Inside dilapidated schools for Rivers State wia children dey learn with snakes and crabs
Di state of many primary and secondary schools across Rivers State don raise concerns as to di kain education children dey receive sake of di dilapidated structures across di state.
Fubara, Adeleke and list of oda govnors wey don leave PDP since 2023
According to Rivers state govnor Sim Fubara, e say e get di go ahead to comot wia e dey (PDP) "becos we no get any protection."
Wetin Nigeria constitution tok about sending military outside di kontri
President Tinubu request to send Nigerian forces to Benin Republic na for peace mission, sake of di wahala wey di neigbouring kontri don suffer in recent week.
World first social media ban for Children don start for Australia
For di new law, dem no go punish pikin or dia parents, if dem break am ooo, na di companies go collect.
Nigeria authorities react afta Burkina Faso arrest dia military personnel for 'landing plane without permission'
Burkina Faso govment arrest some Nigerian military personnel wey make emergency landing for Bobo-Dioulasso, di second-largest city for Burkina Faso on Monday, 8 December.
Why I say make Nigeria negotiate wit bandits - Sheikh Gumi
Islamic cleric Sheikh Ahmad Gumi speak to BBC about im stand on negotiations wit non-state actors and oda controversial issues about di issue of banditry for NIgeria.
Gunmen attack church for Anambra, how e take happun?
Dis attack for Anambra church dey come few weeks, afta bandits bin abduct 38 worshippers of Christ Apostolic Church, Eruku for Kwara state.
Ginger Me
Special Tori
How two teenagers wey go search for gold dey buried alive under mine collapse
Poverty for Sierra Leone dey push more students into risky work, wey don prove deadly for two boys.
Nigeria stop coup for Benin Republic? Five tins to know about wetin hapun
On Sunday, some soldiers storm one TV station for di Republic of Benin wia dem bin declare say dem don overthrow di civilian govment.
New treatment wey reverse incurable blood cancer inside some patients
Seven out of 11 patients with incurable cancer wey receive di treatment appear to be cancer-free.
Why Nnamdi Kanu want court to transfer am from Sokoto prison
Di leader of di Indigenous People of Biafra (Ipob), Nnamdi Kanu, don file application for di Federal High Court for Abuja to ask di court make dem transfer am come Abuja prison or any oda correctional facility wey dey within di jurisdiction of di court.
Coup attempt for Benin Republic - Wetin we know
Local sources say di shots wey dem believe say na live ammunition bin create fear among pipo wey dey live around di area, as many rush indoors as security activity intensify.
Why Jehovah's Witnesses no dey do blood transfusion as Nigerians dey divided over cancer patient decision
Auntie Esther wey popular on X for her market runs wey she dey do for pipo bin enta di platform for late November to seek for donation sake of breast cancer and Nigerians donate about 30 million naira for her treatment.
'All migrants gatz pay smuggler... but for women na sex dem dey expect'
Esther say she bin face sexual kasala for her waka go Europe afta she comot from abuse for Nigeria.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































